- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
EL (rapper)( Elom Adablah )
-
Explain
hello, i i want to sing a song for you EL baby, ya ya ya ah ya baby why you want do boys boys like that how you dey carry that your backa erh erh sometimes i dey think say you sheda ibi this kind body e dey touch my heart
and i can't explain oooh eeh and i can't and i can't explain oooh you dey burst you dey burst my brain and i can't breath
mmh aah mmh aah nananana
so i run to my doctor ask am sey something dey do me make you give me drug o
but e tell me this one no cure dey cus ibi like say you dey fall in love
and i can't explain oooh eeh and i can't and i can't explain oooh you dey burst you dey burst my brain and i can't breath mmh aah mmh aa so i run to the paster for my church i say pray for me this feelings e for lef o some girl i go find she dey take my breath away Find more lyrics at ※ Mojim.com
wey e look me, e say God is love you no get problem, what! and i can't explain oooh eeh and i can't and i can't explain oooh You dey burst you dey burst my brain and i can't breath mmh aah mmh aah, aah mmh charlie ibi like something dey do me ibi like i dey sick or i no dey like the way i dey feel i beg charlie make somebody help me
and i can't explain oooh eeh and i can't and i can't explain oooh you dey burst you dey burst my brain and i can't breath mmh aah mmh aah, aah mmh
and i can't explain oooh eeh and i can't and i can't explain oooh you dey burst you dey burst my brain ooo and i can't breath mmh aah mmh aah, aah mmh aah and i can't breath mmh aah mmh aah, aah mmh and i cant breath mmh aah mmh aah, aah mmh
-
|