- Lyrics
- Album list
Rupee
-
thiswasrupee
as I wan take drown my sorrows wen e sabi swim mind strong anyhow like say e sabi gym for where i dey even devil self no sabi sin i don dey do slow way before u sabi gin poverty na one tea i no fit drink guy i rather have my codeine quench am with meat pie you go see say goodness and mercies dey follow me mumcy dey save souls i dey destroy dem through my lyrics born again abeg avoid dem sold my soul for money and many other things GT master card i dey online dey order things call am illuminati ritual or ogboni na you know i dey sheraton dey mold my kpoli penthouse while your serious girlfriend leg spread her friend dey wash i dey hang am like wet bedspread
2 codeine 10 rophynol where the SK AK 47 blah clear the airspace Find more lyrics at ※ Mojim.com funny how people dey change like who dey try clothes my loyal boys wan dey battle me with dry flows but when God say na your time my guy relax brother something must kill man even AIDS dey fear Ebola death dey call me I put my phone on silence cos if i pick the next thing na ambulance sirens na wetin man sow na im dey wear money long i carry am go soldier luvier the last people i wan diss na internet gangsters you against me na ibu versus mayweather one person must faint i aint playing never sometimes i ask myself if i be God sent or devil perfume i go know for my deathbed
-
|