- Lyrics
- Album list
Tiwa Savage
-
Tiwa's Vibe
Yeh yeh yeh Listen
Hennessy for my cup Henne' dey for body oh Shayo gallore; see, oju ti leri oh; yeh yeh All of girl, them bad; we go kill somebody oh; eh eh Say the ginger go kill somebody oh
If you want to touch my body oh You gat to spend the money Bottles must to pop oh Help me spray the money oh
Wetin be that wey dey ginger the player? Shayo, Shayo The bottles we pop na Moet Shayo ohh ohh; Shayo Omo na Shayo gallore Shayo ohh ohh; Shayo Some dey, dey sip Hennessy Shayo ohh ohh; Shayo
Aunty Sikira; Broda Peteru Aunty Sikira; Broda Peteru Aunty Sikira; Broda Peteru Aunty Sikira; Broda Peteru
Self Paid, make the bottles pop oh 50 more for the back up oh If you no dey Shayo, make you comot oh If you no get money, make you comport oh Find more lyrics at ※ Mojim.com
Self Paid, make the bottles pop oh 50 more for the back up oh If you no dey Shayo, make you comot oh If you no get money, make you comport oh
Hennessy for my cup Henne' dey for body oh Shayo gallore; see, oju ti leri oh; yeh yeh All of girl, them bad; we go kill somebody oh; eh eh Say the ginger go kill somebody oh
If you want to touch my body oh You gat to spend the money Bottles must pop to oh Help me spray the money oh
Wetin be that wey dey ginger the player? Shayo, Shayo; The bottles we pop na Moet Shayo ohh ohh; Shayo Omo na Shayo gallore Shayo ohh ohh; Shayo Some dey, dey sip Hennessy Shayo ohh ohh; Shayo
Aunty Sikira; Broda Peteru Aunty Sikira; Broda Peteru Aunty Sikira; Broda Peteru Aunty Sikira; Broda Peteru
-
|