- Lyrics
- Album list
The Vision( Vision )
-
She Wants
Vision
No be lie girl na you weh I wantam Best believam man no d play Take you go for anyside weh you wantam You dey ma head anyside weh I dey Girl I don dey Catch fever when you dance so One call I go be your Django No be sey money no dey Bébé dit moi cest qoui qu'il te plait
Girl Im giving my all, are you receiving it? All these girls weh dey chu chu for back Are you believing it? All I want is your loving, baby give me your trust And na you I go marry, chérie cest pour toi que je work
But she want make I ginger e She want make I langua e E no like too dey talk ooh E want make I enter e She want make I ginger e She want make I langua e E no like too dey talk ooh E want make I enter e
Girl I don dey craze oh The way you wind your waist oh This kana smile, this kana face Girl I cant replace oh For d tin weh you do Belefu I go make room for two We go go Naija, Cameroon Tell your mama sey na Vision eh (oh na)
Girl Im giving my all, are you receiving it? All these girls weh dey chu chu for back Find more lyrics at ※ Mojim.com Are you believing it? All I want is your loving, baby give me your trust And na you I go marry, chérie cest pour toi que je work
But she want make I ginger e She want make I langua e E no like too dey talk ooh E want make I enter e She want make I ginger e She want make I langua e E no like too dey talk ooh E want make I enter e
I don mad oh My girl e don bad She bad pass oh, oya baby slow down Cest l'amour qui te hambock? Bébé donne moi le way Turn around make you back up When I come baby open the place

|