- 歌詞
- 專輯列表
Sunny Neji
-
Face Me
If you face me, I face you Hold me, I hold you Rock me, I rock you Do me, I do you If you face me, I face you Hold me, I hold you Rock me, I rock you Do me, I do you Face me, I face you oh I no go run away Rock me, I rock you oh na me and you today If I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day You con knock for my door oh I done open oh The thing wey you dey find oh You go see am oh I say if I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day So so so so If you face me, I face you Hold me, I hold you Rock me, I rock you Do me, I do you If you face me, I face you Hold me, I hold you Rock me, I rock you Do me, I do you
Play me I play you oh show me wetin you get Today I no go gree oh You done enter my net I say, if I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day Goat wey kill Lion oh Water don pass garri Come and challenge the lion eh This one na serious story I say if I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day So so so so If you face me, I face you Hold me, I hold you 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 Rock me, I rock you Do me, I do you If you face me, I face you Hold me, I hold you Rock me, I rock you Do me, I do you If you face me, I face you Hold me, I hold you Rock me, I rock you Do me, I do you If you face me, I face you Hold me, I hold you Rock me, I rock you Do me, I do you If you face me, I face you Hold me, I hold you Rock me, I rock you Do me, I do you If you face me, I face you Hold me, I hold you Rock me, I rock you Do me, I do you
-
|