- 歌词
- 专辑列表
Waje
-
No Be You
No be you talk say you will be here to stay, You no go take my heart play, Na only you and me go do No be you talk say it'll be you till the sun comes down I'll never wear a frown You'll love me till we're down
No be you talk say this one go be for life Say you no go ever lie And you'll always be mine No be you talk say this love go never die Say you will always try See water wan commot for my eye Cos you wan goo…
People tell me say na so so lie you dey lie This one na fools paradise Sister abeg open your eyes Family talk say they don't like the way i feel No no no Waje this can't be real 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 Baby you tell me to chillf
i tell them you talk say this one go be for life Say you no go ever lie And you'll always be mine i tell them you talk say this love go never die Say you will always try See water wan commot for my eye Cos you wan goo.
I gave you my love and you no appreciate am I gave you my heart and you carry am go break am You don turn me to woman wey no get shame Since you've been gone i've not been the same You promised to love completely Forever throughout the stormy weather Where is the love that you promised me Wetin you mean when you leave me behind
-
|