- 歌词
- 专辑列表
- 歌手介绍
Reekado Banks
-
Standard
Mavin Standard Standard Standard Another gbedu wey dey burst…
We no dey spend on budget Influential spending And if i catch you for there Omo ma se'leni Awon temi de ti wole Formation aiye E je ka le won lere E je ka le won lere Omo gutter d'onile Omo gutter d'olona E w'omo t'on ta breadi O ti d'onile ni banana
I no dey bend down select My money plenty I get proper connect Influential spending
Everything wey i do is standard Car wey i drive is standard Girl wey i carry standard I no dey ever do sub-standard yo I say you is standard I say me is standard Oya my people standard You no dey ever do sub-standard
Is about time to hear the verse 2 ye This girl a ye If you dey feel me Make you no dey kaku ye You ready for the cruse ye Biggy money full for the robber-band Gat shoes, everything no be lie, man We aren't trip, on stand See, I get goons wey dey hold me down 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 Oya; oya; oya; rewind selecta oh Baby oya whine to the centre oh Oya give them the lamba oh Altims, oya give them instrumental oh
Omo gutter d'onile Omo gutter d'olona E w'omo t'on ta breadi O ti d'onile ni banana
I no dey bend down select My money plenty I get proper connect Influential spending
Everything wey i do is standard Car wey i drive is standard Girl wey i carry standard I no dey ever do sub-standard yo I say you is standard I say me is standard Oya my people standard You no dey ever do sub-standard
All my people pray dem dey pray for blessing All my people pray dem dey pray for blessing K'ori b'awa se make we call on blessing K'ori b'awa se k'a le fe beyonce
Yea; yea; say Reeky Standard oh Jazzy Standard oh My manager is Standard oh My brother, Kaka Standard oh Hmmm; hmmm; woi woi wohh Ahh; Ree!
-
|