- Lyrics
- Album list
Fidel
-
Kampe
KAMKPE -fidel
my God e no the taya e no go fit retire even if this world dagbaru My God dey kamkpe
em talk go be like thunder e de answer me with fire nobody fit to challenge-- am oh my God heavy pass e ehhh
My God e dey kamkpe e x8
Find more lyrics at ※ Mojim.com em no de sleep nor slumber e de satisfy my hunger even thou I waker through the valley of death, I no go fear no evil the unchangeable changer, reliable father, unconditional lover, that's who you are to me my God na helle lle, (eehh) my God na wire (ahh)
x8
I waker go many places o many pipo don talk many things o (but the one wey God talk abt me no fit change) original papa, na you I go follow titi ly ly
-
|