- Lyrics
- Album list
Pastor John I Umoru
-
I Don Win
I DON WIN!
I don win I don win I don win Jesus win for me (We) x3
I.Not by my power Not by my might No be my strength No be money. x2
II.Satan e be liar Ethink I go fall Find more lyrics at ※ Mojim.com I no gree fall Jesus de with me.x2
III.Nobody ever think Say I go win No be me do am o Jesus win for me. x2
IV.The problem I de fight everyday The trouble I de face every week The fire I de pass thru evry month I don win Jesus win for me. x2
-
|