魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Solidstar > Solidstar > Shokor

Solidstar



歌詞
專輯列表

Solidstar

Shokor

shaba, solidstar
O she be the judge, i be the case
we can't do without each other
we stick together
she be the hammer, i be the nail oo we can't do without each other
we stick together
my girl too fresh shokor
she fit to make a pastor to turn up
that girl too bad shokor
she fit to make a prophet to mess up, eh
i no dey see no other girl o wetin i want, eh
o baby carry everything o wetin i want
hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh
my baby carry everything wetin i dey find
O she be the judge, i be the case
eh, we can't do with each other
we stick together (yeah)
she be the hammer, i be the nail oo
we can't do without each other
we stick together
my girl too fresh shokor
she fit to make a cripple to standup
that girl too bad shokor
she fit to your boyfriend to mess up
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
baby ikwara muwe ikwara muweee
i love to love you baby
i no go tire pretty lady
ikwara muwe ikwara muweee
my baby carry everything wetin i dey find
oooh
eh eh eh
uh uh uh
we can't do without each other
we stick together
(yeah)
she be the hammer, i be the nail oo
we can't do without each other
we stick together, eh
i no dey see no other girl o wetin i want, eh
o baby carry everything wetin i want hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh
my carry everything o wetin i dey find
oooh
eh eh eh
uh uh uh
eh