魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Terry Apala > Social Media

Terry Apala



歌詞
專輯列表

Terry Apala

Social Media

Terry Apala mo de ni
If you dey on Sinapu Shati
or fesbuku, wasapu Bobo O'damo ×2. You dey posti different kind of pikisho(picture) lori intsagiramu fesbuku all na washy
You go buy bend down seleti for maketi gbo gbo e pata all na fronting
You dey social media no mean say you get money lapo
All na packaging money no dey lo kuku meja kako
All the stunt wey you dey do online is just to help your promo
One day people go sabi you dem go talk say you don lowo
Ishe yen, I don't know what you waiting for
if you get perfume for asho ko lo kanfo
See this one ko tie mo fashion
You put on converse lori Agbada get out
If you want trouble I go give it to you double
cos I go double your trouble gbogbo yin pata ni mugu
I go check your name for Google, I no see your name for Google
Ashe iwo gangan ni mugu, your name supposed to be Mufu
If you dey on intsagiramu or you dey twitter, baby O'damo
If you dey on Sinapu Shati
or fesbuku, wasapu Bobo O'damo ×2
You don post pikishos(pictures) & videos tire
You lie say you travel out people don tire
I don't know where you're coming from, gbenu so'un
You go badagiri you lie say you go London
On Imo, Tango you do video on sinapu shati dey very popular very welli
All your clothing na borrow pose even bata to tun kosi gan na brother dash you
Social networking don make so many things dey easy
If I lie ni e bo she wun e could you believe it?
Si Intsagiramu, Fesbuku, wasapu or Imo, Tango. na you know
So many people don cursed
Dem go learn many lessons from my verse
Yeah yah!
Na for some time e no go last
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
No fake your reality, your time don pass
If you dey on intsagiramu(Instagram) or you dey twitter, baby O'damo
If you dey on Sinapu Shati(snap chat),
or fesbuku (Facebook), wasapu(whatsapp) Bobo O'damo ×2
Shout outs tooo all the gurls dem wey dey bend-leg ya photo
All the gurls dem wey dey long-mouth their photo
All the people wey dey use seat belt for another person car, naa you know
Na washin
Everybody dey try to come somebody

Social Media don make so many thing dey easy
Cos dem think say the best for dem today is to be forming
Formy forming washy washing, their swaggu want to kill me
So many people don cursed
Dem go learn many lesson from my verse
Yeah yah
Na for time e no go last
No fake your reality, your time don pass ×2
If you dey on intsagiramu(Instagram) or you dey twitter, baby O'damo
If you dey on Sinapu Shati(snap chat),
or fesbuku (Facebook), wasapu(whatsapp) Bobo O'damo
If you dey on intsagiramu(Instagram) (Yeah Ye) or you dey twitter, baby O'damo
If you dey on Sinapu Shati(snap chat),
or fesbuku (Facebook), wasapu(whatsapp) Bobo O'damo
Nelson jack mo ti bere'e ni, so'un gbo mi?
Pitch pon the beati!
Shoutout to all this girls to'un paro
Shoutout to this guys to'un paro na.
THE END