魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > CDQ > First Come First Serve

CDQ



歌詞
專輯列表

CDQ

First Come First Serve

Ti ba tin dro ke ma judi. FCFS x2
Ti ba tin si bo bo. FCFS
Ti ba ti ye bo bo FCFS

I no really like woman but i like big bacca
Oluchi he be like enter any time wey you waka
Woss! joke apart you don turn me to Saka
Pélu shiki shiki ee ni sé lo jé ka símí waka
Mío really drive but mà ee gàn bí mólu é béré mu sígà óbò fénú mole é
I gbàdun you cos you lean jeka code éé
Forget say you long lori bed mó mà fold éé
Ho! Baby come take the kiss to ma Bma
Alaye pi é sé normal na Halima
Lasgidi boi i be no bi Nima
Mórípé you no know who am i seen see mà
There girlfriends dey book me for date sharp guyz we dey camp all there crush for days
We taking over the raiders them dey beef us
Knowing Oluwà is GPS wey dey lead us

更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Ti ba tin dro ke ma judi. FCFS x2 x8
Ti ba tin si bo bo. FCFS
Ti ba ti ye bo bo. FCFS

On Saturday i follow Sunday to one party
Na so the bouncer dey halla for my padi
Were your ID i no wan hear ngbati
Before i check wón tí shà padi mí n gbàti
Afópe àshé couples dem dey look us
Na so dem clear road see the table wey dem put us
Éyàn làlà bí biggy come dey groove us
Big girl bí 16 they wan nearly wound us
À gbómó àn gbómó ló bouncer óóbí
So you fit dey beg for money tórí Anobi
Sébí wó ní mayweather as i wan enter
Now ófé gbà tips lówó mí you dey mental
Éni àyé óyé tólón gbà 'lé sà'déléyé