魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Obiora Obiwon > Great Again

Obiora Obiwon



歌詞
專輯列表

Obiora Obiwon

Great Again

No more sitting on the side talking
When you no dey do nothing
to be the change wey you dey talk
and U sef fit do right
even though everybody else going wrong
And every time election dey come
Blood, fighting and bombs
Go dey blow...
Front abi na back we dey go
One thing I know
Nobody can hide though we may run
Whether you poor or rich sitting on your billions
Your daughters and your sons
Still no dey safe,
No go dey front, come dey save face

Get up and Go
Cast your vote
Lend your voice
Live your quote
And we'll be great again
Great again, great again
Nigeria's call obey
And we'll be great again

Great Again…

O God of Creation
Please give us, leaders
Wey no go dey rob our nation bankrupt
No let our youths dey corrupt
Lord please bless our crops
'If my people who are called by My Name
Will humbly themselves and pray And seek My Face
I go hear from Heaven
Oh yes I go heal their land
And yes I will bless them'
Lord we come as a nation
We come as a nation…
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
East, west to the north and south
Let's go no more hesitation

Get up now and Go
Cast your vote
Lend your voice
Live that quote
And we'll be great again
Great again, great again
Arise O Compatriots
We'll be great again

So how we wan believe say we no go fit do nothing
But to watch dem dey suffer you and me
And who we wan deceive...
Say e no concern you and me
When we no get another country
One finger in the oil the whole hand is soiled
I can do what I can or watch it all spoil
In posterity's land let this song be the soil
To grow the new Nigerian patriot Hope

Great Again
Great Again
Great Again
Nigeria will be
and we'll be great again and again
I feel it my bones
I feel it in my Spirit
Come help Oh Lord
and we'll be great again and again…
Yeah…yeah….Arise O Compatriots!
We'll be Great... Again

(Great again and again, again and again...)

He he he hey! … We'll be Great Again