魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Fela Kuti > Look and Laugh (1)

Fela Kuti



歌詞
專輯列表
歌手介紹

Fela Kuti

Look and Laugh (1)

'Since long time, I never write new tune,
Long time I never sing new song,
Long time I never write new tune,
Long time I never sing new song,
Many of you go dey wonder why, your man never sing new song,
Many of you go dey wonder why, your man never write new tune,

My brother no be so, tabi, no be say I wan keep quiet,
My brother no be say I no wan write new song for you to make you think and happy,
Wetin I dey do be say,
Wetin I dey do be say,
I say wetin I dey do seh?
I dey look and laffu

更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Shey the tings we me and you,
Don see for this country,
No reach for me,
To dey looku and laffu,
Wetin I no sing,
About, in this country,
Sing Sing Sing
Till dem come,
Come charge me,
With armed robbery,
Seh, I must looku and laffu.'