魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > P-Square > OMG (Free Me)

P-Square



歌詞
專輯列表
歌手介紹

P-Square

OMG (Free Me)

O. M. G
P P P P SQUARE
Oh my God oo
Oh my God oo

Them dey dey speculate
Oya feel me now
When we come around
We dey shut dem city down
We dey rock and boogie down
We dey pop champagne and we no dey drown oo ey
Why you dey dey frown
Why you dey frown when we dey your town

Why e be say you no dey look around
Then you go know say no be mouth oo ey
Oh my God oo(oh my God oo)
Them say we dey jazz o(dem say we dey jazz o)
Some people dey mad oo, say na juju we dey add oo(we dey add oo)
Na the collabo wey we dey do with our God o

Na him dey yakata the work oo
No be today, no be today
Them dey high(dey high)
Like Ray Charles
Some of them dey wonder
Like Stevie wonder
How we take climb(take climb)
No be man o(man oo)
Na God eh(Na God eh) feel me now!
Oya make you free me(free me, free me) Be yourself you can never be me(omo na God o)

Oya make you free me(Free me, free me)
Be yourself you have never be me(omo na God o)
Why you dey analyze(analyze)
Why you dey vex and criticize(criticize)
Na my time I dey utilize wey dey make my account to dey high rise(high rise)
If you sit down there dey look oo

Your bank alert go dey minimize oo
And if you won wear my shoes o, ngwanu take am out of whether na your size oo ey
Oh my God oo(oh my God o)
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Them say we dey jazz o(dem say we dey jazz o)
Some people dey mad o, say na juju we dey add o(we dey add o)
Na the collabo, wey we do with our God o

Na him dey yakata the work oo
No be today, no be today
Them dey high(dey high)
Like Ray Charles
Some of them dey wonder
Like Stevie wonder
How we take climb(take climb)
No be man oo
Na God eh(Free me now)
Oya make you free me
Free me, free me
Be yourself you can never be me(omo na God o)

Oya make you free me(Oya make you free me)
Be yourself you can never be me(Omo na God)
Oh my God oo

Oh my God oo
Them dey dey speculate, Oya free me now
Oh my God oo
Oh my God oo
Them dey dey speculate

Them dey high(dey high)
Like Ray Charles(like Ray Charles)
Some of them dey wonder(some of them dey wonder)
Like Stevie wonder
How we take climb(take climb)
No be man o
Na God eh(Free me now)
Oya make you free me
Free me, free me
Be yourself you can never be me(omo na God o)
Oya make you free me
Free me, free me
Be yourself you can never be me(omo na God o)