魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Progress > In the Beginning > Hallelujah

Progress



歌詞
專輯列表

Progress

Hallelujah

Jehovah mo
Who fit be like you
This kind God e o
I Neva see
Na only you fit carry water
Put am for basket waka
Aworogi naya

Baba o who fit be like you
The kind of power wey you get
Nobody compare
Na you give ifeoma pikin
Wey doctor been talk say she no fit carry belle
Chai na you be Baba
Na you be Baba o

Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi Na you be the baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be Baba

Jehovah mo Onye dika gi
Chineke mo
Odi Onye dika gi
Na so wey your love dey sweet me for body
D things wey you give me no be for money
Chukwuedimma ah

Chineke mo
Nobody fit be like you
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Nobody love me like you
Your goodness, mercy, cover me everyday
Chineke mo
Chineke mo
Chineke mo
Ina so mu so

Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah nissi na you be the baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba

Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba

Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba