魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Bracket > International Baby

Bracket



歌詞
專輯列表

Bracket

International Baby

Eh inememo bi omo ma
Eh inememo bi omo ma
Eh bracket le

Love you nwa baby
Love you nwa baby….aii
Baby neme nife ni ne
She dey make me feel alright
When i look into your eyes
I go walk you down the aisle
I dey tell you say na you….eh
Go be my personal baby….eh eh
Go be my personal sisi….eh
My international baby….eh eh
Nnye nekene gigi joro
Akanam ganugi o
I go make you number one asanwa
Odino bimu o
I go bring you close to me
I go make you feel alright
I will take you to the moon….eh
Just tell me what to do….eh
I've got no attitude….eh eh
Love ki negunu megu e
Nwane mekwanu nife
Ojeka negenu nife
Odino bimo o….eh
Love you nwa baby
Love you nwa baby….aii
Baby neme nife ni ne
She dey make me feel alright
When i look into your eyes
I go walk you down the aisle
I go tell you say i do….eh
Ineme mo bi omo ma….eh eh
Ineme mo bi omo ma….eh eh
Ineme mo bi omo ma
Baby neme nife ni ne
She dey do me strong thing
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
She dey cut my liver
And still am ****
And still am bugging
I am sorry my sweet lover
You go be my number one
We go run go far away
Just tell me what to do….eh
I've got no attitude….eh eh
Love ki negunu megu e
Nwane mekwanu nife
Ojeka negenu nife
Odino bimo o….eh
Love you nwa baby
Love you nwa baby….aii
Baby neme nife ni ne
She dey make me feel alright
When i look into your eyes
I go walk you down the aisle

I dey tell you say na you….eh
Go be my personal baby….eh eh
Go be my personal sisi….eh
My international baby….eh eh
Nnye nekene gigi joro
Akanam ganugi o
I go make you number one asanwa
Odino bimu o
I go bring you close to me
I go make you feel alright
I will take you to the moon….eh
Just tell me what to do….eh
I've got no attitude….eh eh
Love ki negunu megu e
Nwane mekwanu nife
Ojeka negenu nife
Odino bimo o….eh